No be news sey Nigerians and powerbank dey like 5 and 6. Anywhere you see 10 Nigerians stand, you fit sight like 3 or 5 powerbanks for some of their hands. You no even...
When Nigerians think about traveling for vacation, di only countries wey de come their mind na USA, UK and Canada, because for their minds, na only these countries you fit dey safe to enjoy...
Wetin 9 to 5 jobs mean be say those jobs wey people dey do from 9 in the morning to 5 in the evening. These kinds of jobs don dey since, providing stability and...
As Naija dey find way to solve electricity problem, prepaid meter don become lifeline for many pipo. For those wey dey use Band A electricity prepaid meter, managing energy consumption wisely very important to...
Which kitchen equipments be the best cookware for Naija kitchen? Oya, let’s find out! 1. Stainless Steel Cookware • No go rust or spoil easy • Easy to clean and maintain • No go...
As we de try make we no look like wetin we de go through, e good make we consider some of the top 10 best skincare brands in Nigeria in 2024, wey go help...
Sabi girls wey no de carry their face card game play know sey to maintain glowing skin no be moi-moi. But some of the skincare products cost like mad, if you no get goo...
Head pastor and general overseer of the Redeemed Christian Church of God (RCCG), pastor Enock Adeboye don come out to apologize to him followers sey him misquote the Bible. Pastor Adeboye been tell him...
Them sey wahala be like bicycle. Inside one trending gist for X, one man don lose him new pikin sake of sey him insist sey him wife must born like Hebrew woman. According to...
Two days ago, social entrepreneur Asherkine finish N10 million borehole project for one community inside Plateau State. This project wey go help solve water wahala for the area don make plenty people hail am....