Since last year, your mind no go touch ground don de trend and as time de go, more people don de use am
But as usual, no be every body sabi the meaning of how to use am.
Your mind no go touch ground meaning
Di meaning of your mind no go touch ground na sey, person no go get rest of mind.
ALSO READ: Meaning of Shalaye
Normal normal is your mind de hang, you no fit rest well, your mind go just de beat.
But if your mind dey ground, e mean sey, you de get peace wella, an why when person wan tell you sey you no go get peace of mind, them go talk sey, “your mind no go touch ground”.