Wetin dey help eye to dey healthy? To keep eye healthy, person need to chop food wey get some essential nutrients and supplements. Here be some of di best supplements and vitamins for eye...
A Magistrate Court in Sabo, Yaba, Lagos sitting on Tuesday, February 25, 2025 handling di case of late Ilerioluwa Aloba also know as Mohbad been invite Abdulazeez Fashola otherwise known as Naira Marley and...
Verydarkman, a Nigerian activist, has released alleged new evidence in the ongoing saga between gospel singer Mercy Chinwo and her former record label boss, Eezee Tee. Allegations of EFCC involvement According to Verydarkman, Mercy...
Some members of di Economic and Financial Crimes Commission, EFCC don safeguard di Federal High Court for Abuja as di trial of former Kogi State governor, Yahaya Bello bordering on charges of fraud resume...
A Federal High Court for Lagos headed by Justice Yellim Bogoro don order make them seize $4.7m, ₦830m and many other properties wey dey linked to di former Central Bank Governor, Godwin Emefiele. Bogoro...
Presido Bola Tinubu don sign two bills into law wey go establish two new universities: Federal University of Agriculture and Development Studies for Iragbiji, Osun State, and Federal University of Technology and Environmental Sciences...
Senate president Godswill Akpabio order senator representing Kogi Central, Senator Natasha Akpoti make she comot from di chamber during one seating of di lawmakers on Wednesday, February 20, 2025. According to sources, di cause...
Di debate about who deserve di title of “King of di Jungle” between lions and tigers don dey ongoing for long. Some people argue say tigers be stronger, faster, and more skilled hunters, while...
One year after di death of di CEO of Access Holdings, Dr.Herbert Wigwe,kasala don burst for di properties wey him leave behind. According to sources,him extended family of siblings, cousins and parents don de...
Our attention don dey drawn to di recent false rumors wey dey allege say Senator Prince Ned Nwoko dey plan to marry Nollywood actress Chika Ike as him seventh wife, and say she dey...