Christmas don de reach and some people don dey plan to do their Detty December outside Nigeria. If you dey among this people, you fit dey wonder which visa-free countries for Nigerians in 2024 wey you fit enter.
We don gather both the countries wey dey collect visa and the ones wey na just your passport you go use travel to.
27 Visa-free countries for Nigerians in 2024
- Barbados
- Benin Republic
- Burkina Faso
- Cameroon
- Cape Verde
- Chad
- Cook Islands
- Cote D’Ivoire
- Dominica
- Fiji
- Gambia
- Ghana
- Guinea
- Guinea Bissau
- Haiti
- Kiribati
- Liberia
- Mali
- Micronesia
- Montserrat
- Niger
- Rwanda
- Saint Kitts and Nevis
- Senegal
- Sierra Leone
- Togo
- Vanuatu
17 Countries that offer visa on arrival for Nigerians in 2024
- Bolivia
- Burundi
- Cambodia
- Comoros
- Djibouti
- Lebanon
- Madagascar
- Maldives
- Mauritania
- Mauritius
- Mozambique
- Niue
- Palau
- Samoa
- Seychelles
- Timor- Leste
- Tuvalu
Conclusion
As this T-pain era don too show people shege, e good to travel go relax your head once once, na why we gather all these countries wey you fit go make you sef dorime this Christmas or anything wey you gather enough money to travel.W
ith just your Nigerian Passport, you fit visit these countries wey dey for this article, others go need make you collect visa as you de enter.