In one very short but captivating video, Nigerian music superstar and songwriter, Innocent Idibia alias 2face propose to him new babe, Natasha Osawaru.
Shortly after di him Instagram post go viral, wey him de beg Nigerians make them help am convince Hon. Natasha to marry am, video of him proposal to di Edo born politician don de fly for internet.
2face Idibia proposes to his new lover, Honorable Natasha. pic.twitter.com/pLeeoRjVxf
— Instablog9ja (@instablog9ja) February 13, 2025
2face addresses rumor mongers
Few hours after posting him new babe picture, 2face make one video wey him de address people wey de drag Hon. Natasha.
Admitting his love for her, him talk sey, truly him love her and na intelligent babe she be, but she not get hand for him divorce with Annie.
Di video wey get some unusual hashtags like, #towhomitmaykwansign, 2baba call out those wey de allege plenty for him family matter sey make them continue but las las everybody go dey alright.
Natasha Osawaru says yes to 2face’s proposal
In another video posted on GossipMill blog Instagram page, 2baba propose to Hon. Natasha in one very romantic setting while some of their friends cheer on.
Natasha wey dey obviously very happy accept di proposal with a little dance of victory.
As it is, di Idibia’s get another wedding to plan while him divorce from his ex wife, Annie Macaulay dey underway.