Labour Union don suspend di strike

Labour Union don suspend the strike

Nigeria Labor Congress and Trade Union Congress dun join together to agree say Dem go suspend di Strike wey dem start on Monday, 3rd June, 2024.

Dis organized labour talk say dem dey relax di strike for one week make Dem fit conclude did negotiation with Federal Government.

Watch di video:

Strength James

Learn More →

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *