Emmanuella Nguavese Koughna sees writing beyond a means of survival, to her, the ability to weave words into scenery and tell stories of herself and others is indeed a gratifying one. To her, writing is a privilege that she considers, greatly underappreciated, because it is beyond words: writing is taking a walk through an author's mind, seeing the world through multiple lenses. To Emmanuella, writing is living multiple lives in one soul.
Some people get enough joy this democracy day, June 12, 2024 as Burna Boy visits UTHPH clear di whole hospital bill for di people wey dey di hospital. Nigerian musician Damini Ogulu wey dem...
Early Saturday morning wey be June 8th, 2024, pipo wey de work for Economic and Financial Crimes Commission arrest 127 yahoo boys suspects for club wey them go for “Yahoo party” in Akure. Wetin...
E get one resit wey dey trend for X today June 5. This resit comot immediately after dem suspend di NLC Indefinite Strike wey start for Monday June 3. In side this resit, e...
This tori about two missing girls in Aba don dey trend now. The tori be sey, two friends Celine Ndudim and Afiba Tandoh travel from Port Harcourt go Aba to visit one man wey...
Di organisation wey dey incharge of all di workers for di country, wey dem de call Nigerian Labour Congress (NLC) don commence di indefinite strike wey dem promise yesterday Sunday o. And as them...
Saida Boj na de socialite and influencer wey don de trend after her talk for Nedu Podcast, many people come de ask sey who be Saida Boj gan gan?. Her real name na Sarah...
As many people wey de mine this Tapswap coins don de expect the date wey the coin go launch, Tapswap team for X don reveal the real date wey de coin go launch. This...
Every year people de talk about how e no too good to de bet all the time. No be say betting na crime like that, but e don turn many youths into betting addicts....
Wahala be like bicycle! As we de try understand ourselves for this country so, na so kasala de burst left right and centre. The main gist be sey, six ACU students don kpai one...
Gist wey de travel round be sey, Tapswap, a trending cryptocurrency don block Nigerians from mining. Whether true or false, Nigerians don find another alternative, which na to use Virtual Private Network alias VPN...