Nigeria Labor Congress and Trade Union Congress dun join together to agree say Dem go suspend di Strike wey dem start on Monday, 3rd June, 2024. Dis organized labour talk say dem dey relax...
NLC dun shut down FIRS office Di leaders of Nigeria Labor Congress, NLC and Trade Union Congress, TUC don bounce enter Lagos revenue office dis afternoon to shut am down. Dem use stick take...
GRID SHUT DOWN: UNION DON SHUT DOWN NAIJA Transmission Company of Nigeria, TCN dey inform public say Labour Union don shut down national grid, wey dun cause blackout for whole country. Dem shut down...
Understand wetin steeze mean For Naija, slang dey show face sharp sharp, plenty words don trend and dey part of our everyday talk. Inside dis slangs dem, “steeze” and “drip” don dey popular, and...
Aisha Yesufu wey be big supporter of Labour Party and well-known activist, don talk say she no dey happy as dem return di old national anthem. For one video wey don go viral, Yesufu...
Saida Boj don finally talk after dem take down her social media accounts for different platforms. Despite the setback, the influencer still dey carefree, dey enjoy night out with her friends for one...
Famous Nigerian artist Davido don carry im mata enter cryptocurrency world as him launch new memecoin ($DAVIDO) some hours ago. Di digital asset wey show face today don already dey gather plenty attention and...
Courtney Michaela “Coco” Jones wey be American singer-songwriter and actress drop one comment for interview wey dun cause plenti plenti reaction for internet. Wetin she talk be say “*I love Afrobeats, there’s this artiste,...
Naija people dey engage in ‘Tapswap frenzy’, dey tap phone screen make them for get money Tapswap, wey be popular clicker app for Telegram, don dey popular now for Naija, as difren people for...