Heavy rain don cause serious flooding for the entry and exit points of 3rd Mainland Bridge, wey be one of the main road wey connect Lagos Island to mainland. The rain wey start early...
Ashmusy wey be social media influencer, collect ₦1million for August 2023 to do advert for one construction supply brand wey dey Mainland, Lagos She collect di money but she no do di advert. Di...
Today na July 1, 2024, and people dey wait well well for TapSwap launch wey dem don shift from May 30. But instead make dem list today, dem post for Twitter say the listing...
VeryDarkMan dey trend because of him new video wey he talk say Iyabo Ojo lie about her invitation to Davido wedding, Chivido2024. VeryDarkMan talk say Iyabo Ojo no get invite to the main wedding,...
Wetin Be the Meaning of Hawk Tuah? “Hawk Tuah” don become one kain popular gist for internet, e start from one video wey go viral. For the video, one babe wey her name be...
Wetin be the meaning of Brother Benard The slang “Brother Bernard” begin dey trend for social media after one woman jump enter the open grave of Reverend Father Bernard during him burial for Ghana,...
Nigerian singer, Folarin Falana aka Falz the Bahd Guy, don release new audio single ‘Who Go Pay’ wey feature Adekunle Gold. Di song na part of him new, six-track album, ‘Before The Feast EP’,...
Nigerians don call out EFCC ask Dem why di former Kogi Governor still dey waka free concerning Yahaya Bello case. Remember say for April EFCC been bounce enter Bello house for Abuja to arrest...
EFCC Don Carry Suspected Internet Scammer Go Court for Impersonation for Lagos On Monday, June 10, 2024, Lagos Zonal Command of di Economic and Financial Crimes Commission, EFCC, carry suspected internet fraudster, Victor Fasuba,...
One Deputy Commissioner of Police, DCP Abubakar Mohammed Guri, for COMPOL MOPOL, Force Headquarters, Abuja collapse and die on Monday 3rd June. Dem talk say di late DCP wey dey wear him uniform, fall...