Meta don announce big news for Facebook users wey dey Nigeria and Ghana! If you get 5,000 followers or more for Facebook, you fit earn money for di platform! Dis news mean say Facebook...
One X user with the handle @raffayalvl go him X page go de praise one honest Nigerian Man wey refund am for crypto giveaway. For the post wey di man make, him talk say...
On Tuesday June 25 wey #CHIVIDO trend, Di former Chief Executive Officer (CEO) of KONGA been commit suicide for him Lekki apartment in Lagos State. Mr. Nick Imudia wey been serve as di CEO...
Central Bank of Nigeria (CBN) don stop sell foreign exchange (forex) to Bureau de Change (BDC) operators again, and naira dey fall against dollar. Before, CBN stop sell forex to BDCs in 2021, say...
Court Sentence Former Minister, Hadi Sirika, to Prison for N2.6 Billion Fraud Former Minister of Aviation, Hadi Sirika, don land in prison for fraud. Court sentence am to prison for N2.6 billion fraud. Sirika...
Early Saturday morning wey be June 8th, 2024, pipo wey de work for Economic and Financial Crimes Commission arrest 127 yahoo boys suspects for club wey them go for “Yahoo party” in Akure. Wetin...
Nigeria Labour Congress (NLC) don yammer state governors wey say dem no fit pay the new minimum wage of N60,000. NLC say governors dey deceive Nigerians, say dem get enough money to pay workers...
E get one resit wey dey trend for X today June 5. This resit comot immediately after dem suspend di NLC Indefinite Strike wey start for Monday June 3. In side this resit, e...
As many people wey de mine this Tapswap coins don de expect the date wey the coin go launch, Tapswap team for X don reveal the real date wey de coin go launch. This...
Introduction: Tapswap, de social media wey don take over de world, don make many people wonder who be de genius behind dis innovative platform. Who be de brain wey create am? For dis article,...