Naija pipo fit follow dis tips to make dia iPhone battery last longer, no dey worry say im go die when dem need am most. Our iPhone dey important for us, we dey use...
Another trend about “warming eba” don start for Naija internet, and some people don de ask for di meaning of “no go warm eba chop”. Just like different slangs like “Steeze and Composure ”...
Naija cuisine na fusion of flavours, with rich cultural heritage wey reflect our history and diversity. From spicy soups to flavourful rice dishes, Naija meals dey delight our senses. In dis article, we go...
Many businesses and institutions don suffer serious disruptions caused by Microsoft software failure wey don affect airports for Germany, UK, US, Australia and Malaysia. Dis cyber outage don affect multiple countries, throwing airlines, government...
Things cost normal normal, but the way things take cost this year eh, e too heavy for mouth. And all this na because of the subsity removal wey Mr president remove. Based on how...
Heavy rain don cause serious flooding for the entry and exit points of 3rd Mainland Bridge, wey be one of the main road wey connect Lagos Island to mainland. The rain wey start early...
One video wey dey trend for social media show how Naija people for UK rush one man wey dey sell roasted corn by roadside. Di man, wey be Nigerian, dey sell di roasted corn...
This tori about two missing girls in Aba don dey trend now. The tori be sey, two friends Celine Ndudim and Afiba Tandoh travel from Port Harcourt go Aba to visit one man wey...
NLC dun shut down FIRS office Di leaders of Nigeria Labor Congress, NLC and Trade Union Congress, TUC don bounce enter Lagos revenue office dis afternoon to shut am down. Dem use stick take...
Aisha Yesufu wey be big supporter of Labour Party and well-known activist, don talk say she no dey happy as dem return di old national anthem. For one video wey don go viral, Yesufu...