The Federal High Court in Lagos don grant N100 million bail for Jude Okoye wey be former manager of P-Square, the defunct music duo made up of twin brothers Peter and Paul Okoye. Justice...
In one recent video for internet, di senator representing Kogi central, Senator Natasha Akpoti-Uduaghan allege sey di senate president, Godswill Akapbio been try make passes at her. In an interview with Arise News, Akpoti...
News making rounds on X dey talk sey one black American man identified as Telbo Rackins Osborne don lose him life to gunshot from him white girlfriend. According to di gist, Hannah Grace Cobb...
A Magistrate Court in Sabo, Yaba, Lagos sitting on Tuesday, February 25, 2025 handling di case of late Ilerioluwa Aloba also know as Mohbad been invite Abdulazeez Fashola otherwise known as Naira Marley and...
Some members of di Economic and Financial Crimes Commission, EFCC don safeguard di Federal High Court for Abuja as di trial of former Kogi State governor, Yahaya Bello bordering on charges of fraud resume...
Presido Bola Tinubu don sign two bills into law wey go establish two new universities: Federal University of Agriculture and Development Studies for Iragbiji, Osun State, and Federal University of Technology and Environmental Sciences...
Ogun State Police Command don declare socialite and leader of the Zazoo movement, Habeeb Okikiola Badmus Olalomi AKA Portable wanted. According to di circular wey members of di Nigerian Police Force through di office...
Today wey be 18 February 2025 don come with bad news as reports come out say popular Ijaw national leader Sir Edwin Clark don die. The death of Sir Edwin Clark, wey also be...
Police for Ireland don arrest two men relating to di death of one 34 years old Nigerian wey de seek asylum for Ireland. Quam Babatunde na di Nigerian man wey them stab to death...
NAFDAC don make one big bust for Aba, as dem seize 140 tonnes of expired drugs and uncover two warehouses wey dey stock di harmful products. Di warehouses, wey dey locate for Sam Mbakwe...