“Let di poor breathe, no suffocate dem” na di new slang wey don begin gain ground for Naija. E talks about how di poor dey suffer under di pressure of society, and how dem need...
‘You dey whine me’ slang no new for Nigerians side. Dis na one of the oldest Nigerian slangs wey don stand the test of time. And we no too sure how e take start...
One other sweet thing about Nigeria be sey, as the jollof rice take sweet, na so the slangs take sweet. And na every day we dey hear different Nigerian slangs for internet. One example...
Wetin be dis? Our mumu no too much? Nigerians neva tire to suffer? Dat’s some of di question on everyone’s mind as we dey see country spoil. Meaning of “Our mumu no too much?”...
Ment na craze, wild and out of control situation or human being. It dey describe person or thing wey no get sense, wey dey act like lunatic. where Ment came from Just like several...
Nigerians dey use several slangs in dia everyday life, and mafo is one of them. What ‘Mafo’ means Mafo mean say “I no dey send” or “I no care”. It is used to show...
Nigerians dey fond of creating their own happiness and ways of communication, and werey dey disguise na one of the ways pipo fit yarn their opinion. Meaning of ‘Werey dey disguise’ “Werey dey disguise”...