Naija dey try make CNG (Compressed Natural Gas) as new fuel, instead of petrol wey dem dey import. Dis one go help reduce pollution, make Naija use im own gas wey plenty, and save...
Farouk Lawan, former House of Reps member, don dey free after spending five years for Kuje Prison. Lawan, wey be former Chairman of House Committee on Education, enter prison 2019 after court convict am...
House of Reps dey consider one bill wey go establish Bola Tinubu University of Nigerian Languages, to promote di learning of Naija languages. Dis move don cause mixed reactions among Nigerians, wit some dey...
Fuel pump price don rise again for Nigeria as the Nigerian National Petroleum Company Limited (NNPCL) don increase di price of Premium Motor Spirit (PMS), wey dem dey call fuel or petrol to N1,030...
Academic Staff Union of Universities, ASUU don give federal government last warning, Sey if them no settle the issues wey them get, kasala go burst. Mr. Emmanuel Osodeke wey be ASUU president release this...
As many Nigerians don sabi sey Dangote refinery de produce fuel, different reactions follow the announcement because Dangote fuel colour dey different. Some people dey happy sey now we no go de import fuel...
Minister of education, Tahir Mamman don announce sey federal government don release new rules for underage students wey wan write WAEC and NECO. Him talk sey underage students no fit write West African Senior...
National Youth Service Corps (NYSC) management don talk say di news wey dey spread for news media say Corpers go receive ₦70,000 minimum wage na lie lie talk. For statement wey NYSC director of...
Di Speaker of the House of Representatives wey be Rt. Hon. Tajudeen Abbas don appeal to di planners of the nationwide protest for August 1st, say to build the country na everybody task as...
After Gistlover drag am like small Tiger Gen for Instagram, Senate president Godswill Akpabio don apologize give Natasha Akpoti Uduaghan for the thing wey him talk. Wetin happen be sey, on Thursday, 18 July...