As e be so, the last lap of AFCON 2025 qualifying series don reach and many teams don already join hosts Morocco to qualify for the event wey dey go down for December 2025....
Kidnapping story wey come out wey concern the Super Eagles match that was played on Friday no sweet at all. For tweet wey Oganla wey be well-known Journalist for Nigeria make, him narrate how...
Nigerian Paralympian wey her name na Onyinyechi Mark don make history for the current Paralympics wey dey go on for France. On Friday, Onyinyechi Mark been win Gold medal for Nigeria in the Women’s...
Coming into the Nations League game against Croatia on Thursday night, Ronaldo been target to score at least one goal. The former Real Madrid star been dey just one goal away from reaching 900...
Unlock our today’s surest banker bet predictions for Nigerians as you maximise your winnings with our expert advice. Our mission is to help Nigerian bettors get value for their stake through winning tips of...
Fans of Nigerian female football team, Super Falcons de wonder if their team fit qualify for Olympics quarterfinals based on the performance wey dem de give. Based on their performance, Super Falcons don lose...
Naija-born UFC fighter, Israel Adesanya, don announce say him dey return to di Octagon! Him go face di current champion, Dricus Du Plessis, for UFC 305, wey go hold for RAC Arena in Perth,...
Pidgin News dey report say Super Eagles striker Victor Osimhen decide go live for Instagram begin para give him coach. Wetin cause this drama be sey, super Eagles head Coach Finidi George de complain...
Naija people, make una celebrate! Our Super Falcons, di women’s national football team, don retain di 36th position for di latest FIFA women’s ranking wey dem release on Friday. Dis ranking dey show say...
Yesterday, William Troost-Ekong’s foundation organize charity match to help people in need. Some Super Eagles players, like Ahmed Musa, Wilfred Ndidi, and Alex Iwobi, join am. Celebrities like Sabinus, Osas Ighodaro, and Yomi Casual...