Coco Jones vs Ayra Starr debate

Coco Jones

Courtney Michaela “Coco” Jones wey be American singer-songwriter and actress drop one comment for interview wey dun cause plenti plenti reaction for internet. Wetin she talk be say “*I love Afrobeats, there’s this artiste, Ayra Starr. She’s so fire… she’s gonna be a star for sure*”

Coco Jones

Upon say wetin she talk fit be compliment, e dun cause plenti reaction for social media. People dey even argue say Ayra Starr dun already popular pass am.

Coco Jones

Other people talk say Coco Jones na “Grammy award winning artiste, a well known actress, and also a Disney star”, so she dun big pass Ayra Starr

Coco Jones

Some other people still argue say Coco Jones just dey nice and na just compliment she dey give Ayra Starr.

Coco Jones

The koko for this argument for social media dun do make a lot of people reason wetin go happen to the way these two public figures take dey relate, as Coco Jones been talk say she meet Ayra Starr some days before she talk this thing.

Strength James

Learn More →

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *