“Na comedians full this country” – Naija people react as NLC shut down FIRS office

NLC vs FIRS

NLC dun shut down FIRS office

Di leaders of Nigeria Labor Congress, NLC and Trade Union Congress, TUC don bounce enter Lagos revenue office dis afternoon to shut am down. Dem use stick take pursue di workers comot for office come close down di place.

Dis one dun spark plenti reactions for social media, as some pipu dey support di movement, while some pipu no happy for wetin NLC do.

Strength James

Learn More →

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *