Packaging na normal English word wey get e own meaning and e mean sey when them arrange something well, make e take look good for eye. The meaning wan take relate to the packaging...
As everybody dey try make them see front, other underground matters de sup low-key. One of the matters na sey, EFCC been arrest 14 Yahoo Boys suspects for Makurdi, Benue State capital. This arrest...
Vawulence don trend for Naija sotey, other African countries don adopt am dey use am, especially when them wan sub Nigeria. But some of them no sabi wetin e mean or how e take...
One low-key Gen Z slang wey dey na Rizz. Just like steeze, this slang na coded slang wey only tush people de like to use Meaning of Rizz Rizz na word wey de describe...
Delulu na short way of writing Delusional. No be for Naija e come out from, but Nigerians sef de follow use am well well. Meaning Delulu mean sey when person no want face reality....
One TikTok challenge wey almost everybody dey participate for am na this Esther-Blish challenge. Inside this challenge, them go first show some throwback pictures of people the time wey sapa still dey choke them....
Aura for aura, or band for band na social media trend wey don dey low-key. Even as e don tey small for social media, na just recently many people begin use am. As the...
Who be Ashawo? Ashawo na di slang wey people dey use to describe someone who dey promiscuous or who dey have many sexual partners. When someone dey talk say “Dem be Ashawo”, it means...
One popular expression for Nigerian Pidgin na “Vex no dey.” This phrase show how Nigerians dey take everyday situation with easy vibes and play play approach. Meaning of “Vex no dey” “Vex no dey”...
HK na di slang wey people dey use to describe di place where people go to learn cyber fraud, also known as Yahoo. Werey dey disguise gathering kind of. Dem dey call am Hustle...