HK na di slang wey people dey use to describe di place where people go to learn cyber fraud, also known as Yahoo. Werey dey disguise gathering kind of. Dem dey call am Hustle...
Oyibo na one of the oldest Nigerian slangs ever known. But what does it really mean? What is Oyibo? Oyibo na di slang wey people dey use to describe foreigners, especially those with different...
Trouble de sleep yanga come wake am. Na so this morning, kasala burst for social media as South Africans and Nigerians decide go aura for aura. Underlying story behind Aura for Aura How e...
Osha Pra Pra na old Nigerian slang wey people dey use to hail or praise a friend who dey do well or who be dope. When someone dey talk say “Osha Pra Pra”, it...
As a Nigerian or even African wey dey speak English, you go don hear the descriptive phrase Yahoo Boy. But wetin e mean? Wetin be Yahoo Boy? Yahoo Boy na slang wey people dey...
One common phrase wey you go hear for Naija Pidgin na “make I hear,” wey carry plenty meanings, especially when person wan show say e no too believe wetin dem talk. To sabi this...
Di slang “e be things” na common expression for Nigerian pidgin English. E show di unique side of Nigerian language and culture, where pidgin English, wey get roots for English, dey popular for different...
Ajebutter na Nigerian slang wey people dey use to describe someone who dey soft or who dem born with a silver spoon. When someone dey talk say “Ajebutter”, it means dem dey refer to...
Lepa and orobo be like boy and girl in the sense that dey are opposite in meaning. Both are popular Nigerian slangs. Wetin be Lepa? Lepa na someone who dey slender or slim, who...
Naija slangs dey popular well well, and e dey show how creative Nigerians dey. One slang wey people don really dey use these days na “My G.” For this article, we go talk wetin...