For Naija today, one slang wey don begin waka up and down for mouth of plenty people na “No Evidence”. Dis phrase don turn to popular slogan, especially among the young ones dem. But...
“Let di poor breathe, no suffocate dem” na di new slang wey don begin gain ground for Naija. E talks about how di poor dey suffer under di pressure of society, and how dem need...
‘You dey whine me’ slang no new for Nigerians side. Dis na one of the oldest Nigerian slangs wey don stand the test of time. And we no too sure how e take start...
One other sweet thing about Nigeria be sey, as the jollof rice take sweet, na so the slangs take sweet. And na every day we dey hear different Nigerian slangs for internet. One example...
As them the dig deep into one accident wey happen for Ibadan, e show sey, at least 25 people don die for the accident today Tuesday, August 13, 2024. This accident happen along Ojoo-Iwo...
Welcome to our Best Bet Of The Day and some selected weekend fixtures, tips and analysis page where you are free to make your selections. Our mission is to help Nigerian bettors get value...
West African Examinations Council, AKA WAEC, don finally release results of di 2024 examination. The council post for their X handle say dem don release the 2024 results for candidates. Inside the tweet wey...
Wetin be dis? Our mumu no too much? Nigerians neva tire to suffer? Dat’s some of di question on everyone’s mind as we dey see country spoil. Meaning of “Our mumu no too much?”...
In everyday life for Naija, slangs don become part of us, and understanding what dey all mean is great. We move meaning We move mean say “we dey hustle” or “we dey grind”. E...
Ment na craze, wild and out of control situation or human being. It dey describe person or thing wey no get sense, wey dey act like lunatic. where Ment came from Just like several...