Federal government of Nigeria don approve NYSC allowance increase for Corpers to ₦77,000, and e go start from February. Dis one be big increment from di previous N33,000 monthly allowance wey dem dey collect....
Read More
1 Minute