Police for Ireland don arrest two men relating to di death of one 34 years old Nigerian wey de seek asylum for Ireland. Quam Babatunde na di Nigerian man wey them stab to death...
NAFDAC don make one big bust for Aba, as dem seize 140 tonnes of expired drugs and uncover two warehouses wey dey stock di harmful products. Di warehouses, wey dey locate for Sam Mbakwe...
Nigerian comedian, Zicsaloma, don reveal di amount he spend on plastic surgery, and e be shock many people. According to am, he spend total of 15,000 Dollars, wey be around 28 million Naira. Zicsaloma...
Nigeria’s Super Eagles don get one International friendly match against Russia, wey go happen on 6th June. But di thing be say, Russia dey banned from participating in International competitions because of their ongoing...
In one very short but captivating video, Nigerian music superstar and songwriter, Innocent Idibia alias 2face propose to him new babe, Natasha Osawaru. Shortly after di him Instagram post go viral, wey him de...
Nigerian singer, songwriter and producer Tems don make history as di first African woman to join di ownership group of San Diego FC, one Major League Soccer (MLS) team. She join di team through...
Ever since Nigerian music superstar, Innocent Idibia AKA 2face revealed him new babe, many people don de wonder who Natasha Osawaru be. This 2face revelation de come few weeks after news of him separation...
Innocent Idibia alias 2face don reveal di face of him new babe, weeks after rumor of divorce from him, Annie Idibia. Despite all di trolling and threats wey di legend receive from Nigerian online...
Nigerians dey experience panic as MTN, one of di biggest telecom companies, increase di price of 15GB data from 2000 Naira to 6000 Naira. Di news dey spread like wildfire, and many people dey...
Daughter of Nollywood actress and socialite, Priscilla Ojo yesterday, February 7, do her Nikkai with her Tanzanian lover, Juma Jux. 24 years old Priscilla na di only daughter of popular Yoruba actress, Alice Iyabo...