Trenches is a common slang wey people dey use to describe hustle or hard work, and also to describe when someone still dey suffer or poor. When someone dey talk say dem dey trenches,...
Anoda slang wey dey make rounds for social media and everyday colloquial conversation for Nigeria na japa. But most people no know wetin e mean. Wetin be meaning of Japa? Japa na slang wey...
TikTok and Instagram don dey buzz with new trending word “Demure” – but una know wetin e mean? Meaning of Demure According to the dictionary, “Demure” mean to be quiet and calm, like person...
“Adam go stain your white” is one of the many slangs trending in Naija streets. Dis slang is popular amongst ladies, especially Gen Zs, ontop the emotional doings of men to dem. The meaning...
For Naija today, one slang wey don begin waka up and down for mouth of plenty people na “No Evidence”. Dis phrase don turn to popular slogan, especially among the young ones dem. But...
“Let di poor breathe, no suffocate dem” na di new slang wey don begin gain ground for Naija. E talks about how di poor dey suffer under di pressure of society, and how dem need...
Wetin be dis? Our mumu no too much? Nigerians neva tire to suffer? Dat’s some of di question on everyone’s mind as we dey see country spoil. Meaning of “Our mumu no too much?”...
In everyday life for Naija, slangs don become part of us, and understanding what dey all mean is great. We move meaning We move mean say “we dey hustle” or “we dey grind”. E...
Ment na craze, wild and out of control situation or human being. It dey describe person or thing wey no get sense, wey dey act like lunatic. where Ment came from Just like several...
Nigerians dey use several slangs in dia everyday life, and mafo is one of them. What ‘Mafo’ means Mafo mean say “I no dey send” or “I no care”. It is used to show...