Veteran singer and actress Onyeka Onwenu don kick bucket at the age of 72. Onyeka wey many people sabi as the singer of “In The Morning Light” and “Dancing In The Sun” kpai after...
Every now and then different slangs and adages de trend for Naija. This year alone we don hear things like “steeze and composure“, “warm eba chop “, “dey play”, “cut soap for me” and...
Anoda slang wey dey ground na “Aza” and “Azaman”, and e dey very popular across social media space. Dis two Nigerian slangs wey dey in great usage get close meaning, but wat does it...
You sabi say Nigeria get plenty slangs wey dey come up every time, but dis one “cut soap for me” made waves for social media and streets many years ago and e still dey...
Di Nigerian slang ‘doings‘ don dey trend for social media and many people dey wonder wetin the word mean. But no worry, we go explain am for you. So, wetin be doings? Well, according...
Slangs na some kind play play words wey we dey use for our everyday talk. E no dey fit for official use. Slangs fit enter from popular trends, and e fit change as time...
Meta don announce big news for Facebook users wey dey Nigeria and Ghana! If you get 5,000 followers or more for Facebook, you fit earn money for di platform! Dis news mean say Facebook...
One Nigerian man don cause commotion for online after him see gorillas wit Nigerian names, “Ngozi” and “Nneka”, for one zoo in Canada. Him dey show for one video, wit him face for plane,...
Naija News: Mr. Ibu, John Okafor, Don Rest Lagos, Nigeria – Nollywood actor, John Okafor, wey people know well well as Mr. Ibu, don pass on. Him die on June 24, 2024, for Lagos,...
VeryDarkMan dey trend because of him new video wey he talk say Iyabo Ojo lie about her invitation to Davido wedding, Chivido2024. VeryDarkMan talk say Iyabo Ojo no get invite to the main wedding,...