Dayuum or Dayum as them the write am, na new school slang wey de trend for internet. If you see for the first time you go think sey na Yoruba word, but an pure...
Clapback or Comeback na new slang wey don dey enter many people gist. Any small thing for x, you go hear “weak comeback” or “mad comeback”. Both words mean the same thing and you...
Nowadays, if you do anyhow, you go see anyhow. Body just de pepper every body and them never ready to gree for anybody at all, na aura for aura you go get like this....
Packaging na normal English word wey get e own meaning and e mean sey when them arrange something well, make e take look good for eye. The meaning wan take relate to the packaging...
Vawulence don trend for Naija sotey, other African countries don adopt am dey use am, especially when them wan sub Nigeria. But some of them no sabi wetin e mean or how e take...
One low-key Gen Z slang wey dey na Rizz. Just like steeze, this slang na coded slang wey only tush people de like to use Meaning of Rizz Rizz na word wey de describe...
Delulu na short way of writing Delusional. No be for Naija e come out from, but Nigerians sef de follow use am well well. Meaning Delulu mean sey when person no want face reality....
One TikTok challenge wey almost everybody dey participate for am na this Esther-Blish challenge. Inside this challenge, them go first show some throwback pictures of people the time wey sapa still dey choke them....
Aura for aura, or band for band na social media trend wey don dey low-key. Even as e don tey small for social media, na just recently many people begin use am. As the...
Who be Ashawo? Ashawo na di slang wey people dey use to describe someone who dey promiscuous or who dey have many sexual partners. When someone dey talk say “Dem be Ashawo”, it means...