Meaning of Iykyk

Iykyk dance moves

Iykyk na one of the most confusing abbreviations wey dey internet. Other abbreviations like Lol wey stand for Laugh out loud dey very easy to guess because e dey short.

But iykyk no dey easy like that but e still dey trend for internet among people wey sabi the real meaning

Meaning of iykyk

Iykyk stand for, If you know, you know, simple and short. Even though them don de use am since, no be everybody sabi the meaning.

All these slangs and abbreviations wey dey trend na th de make social media sweet for some people, because some kind words dey too long to type.

When them de use iykyk na when person no wan talk directly so him go use tactics talk wetin him wan talk come add iykyk you know.

Another one wey dey close to iykyk na, who no go,no go know. That one mean sey, if you sabi you no sabi. And na the pidgin version of iykyk be that.

Even though iykyk dey popular for Naija too, no be only Nigerians de use the slang, na why Naija people come from their own sey na who no go, no go know.

 

Emmanuella Koughna

Emmanuella Nguavese Koughna sees writing beyond a means of survival, to her, the ability to weave words into scenery and tell stories of herself and others is indeed a gratifying one. To her, writing is a privilege that she considers, greatly underappreciated, because it is beyond words: writing is taking a walk through an author's mind, seeing the world through multiple lenses. To Emmanuella, writing is living multiple lives in one soul.

Learn More →

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *