Di Central Bank of Nigeria (CBN) don set new rule for daily withdrawal on Point of Sale (POS) terminals. Dem limit am to N100,000 per customer. Wetin be CBN reason? CBN yarn say dem...
Oblee na another new Nigerian slang wey dey trend for Nigerian TikTok this December. Di slang come out for November and small small, more Nigerians don de use am for their content. As usual...
Gombe State Governor, Muhammadu Yahaya, don present di 2025 budget proposal of N320.11bn to di state House of Assembly on Tuesday. Di budget, wey dem tag “Budget of Transformation and Resilience,” allocate N111.09bn (34.7%)...
Governor Umo Eno of Akwa Ibom State don lay di foundation for Aviation Village, wey go serve as residential quarters for airport workers inside di state. Di groundbreaking ceremony, wey happun for di Victor...
Di Minister of di Federal Capital Territory (FCT), Nyesom Wike, don approve di immediate payment of ₦70,000 minimum wage for all workers under di FCT Administration. Dis one dey inside statement wey Anthony Odeh,...
Hollywood stars, Jonathan Majors and Meagan Good, don announce say dem don engage. Dem reveal dis torii for EBONY Power 100 Gala in Los Angeles on Sunday. Dem meet for 2022, and start date...
Dem no small pass 25 people wey don die for Sokoto State because of cholera outbreak wey affect three Local Government Areas, from a total of 1,160 cases wey dem record. Di State Commissioner...
Nigeria’s representative, Chidimma Adetshina, finish as di first runner-up for di 73rd Miss Universe Competition wey dem hold for Mexico. Di final moment for di prestigious event wey happen for Arena CDMX, Mexico City,...
The Joint Admissions and Matriculation Board (JAMB) don start di accreditation of Computer-Based Test (CBT) centres for di 2025 Unified Tertiary Matriculation Examination (UTME). For statement wey JAMB Public Communication Advisor, Dr. Fabian Benjamin,...
Former President Olusegun Obasanjo don call for di appointment of credible people to lead di Independent National Electoral Commission (INEC) for all levels to maintain electoral integrity. Obasanjo talk dis one for weekend through...