Sabi girls wey no de carry their face card game play know sey to maintain glowing skin no be moi-moi. But some of the skincare products cost like mad, if you no get goo...
Christmas don dey near small small and some people don start do contribution for Detty December, other people still dey wonder wetin Detty December mean. Before we talk about the meaning of Detty December,...
Otilor na Yoruba word wey don turn to Nigerian slang. For Yoruba, otilor means “e don go” or “e don finish “. Na the same meaning for Nigerian street language be that but how...
Every now and then new trends and slangs like OS de come out for Naija, and if you no dey sharp, you fit no sabi wetin de sup. One of them wey dey trend...
Head pastor and general overseer of the Redeemed Christian Church of God (RCCG), pastor Enock Adeboye don come out to apologize to him followers sey him misquote the Bible. Pastor Adeboye been tell him...
Based on how new slangs de quick trend, you suppose don come across this new Nigerian slang “do the calms” for either Facebook or X. And in case you don de wonder wetin e...
If you grow up for typical Nigerian ghetto, you fit sabi one or two slangs like lap, just by hearing them. But if you be aje-butter wey no grow for hood, some of these...
Since the time wey 30BG Idolo, Davido marry him banny, Chioma, money na water don dey trend. And na mostly celebrities and yahoo boys dey talk am. Meaning of Money Na Water Money na...
Jagbajantis” na one of those kain slangs wey don gradually enter people mouth for Nigeria, especially for town areas. The word get one kain funny sound, wey make e easy to remember and sweet...
“T-Pain era” is a new Nigerian slang wey refer to president Ahmed Tinubu tenure. Angles to T-Pain era – Difficulty and Hardship: E mean say Tinubu presidency dey cause pain and suffering for Naija...