Coming into the Nations League game against Croatia on Thursday night, Ronaldo been target to score at least one goal. The former Real Madrid star been dey just one goal away from reaching 900...
200level OOU student Ayomide Adeleye kpai him ‘friend’ Christianah Idowu wey dey 300level for Federal University of Agriculture Abeokuta (FUNAAB) after him collect ransom of ₦350,000. Linda Ikeji Blog (LIB) report sey, Christianah leave...
“Na wash” na popular slang wey dem dey use for Nigeria, especially for normal gist. E don trend well well for both everyday talk and online matter. People dey use am when dem wan...
Onika Maraj a.k.a. Nicki Minaj wey be rapper for New York don spark reactions for social media as she don dey throw small small pidgin language put for her recent tweets. She first use...
“Yarn” na slang for Nigerian pidgin wey don dey around for long time. The word popular for everyday conversation, especially among young people, and na one important part of Nigerian Pidgin. Meaning of Yarn...
Yadiba na some people name for Nigeria, but na also slang wey come out from Igbo language. Yadiba no be word wey get straightforward meaning because, e dey like sentence somehow even as na...
Ekperima na Igbo slang but e don dey show face for internet recently. Maybe na because of the kind things wey de sup for this country, but many people for social media no de...
Ojukokoro na another word for alonga. Whether them call am ojukokoro or alonga, na the same thing them dey talk about. Meaning of Ojukokoro For Yoruba, ojukokoro na word wey dey describe person wey...
Idolo na Italian word for deity or god wey people de worship. Of recent many Nigerians don de use am to describe their favorite musicians like Davido of 30BG and Wizkid of FC. If...
As Bole festival event dey tush de add, na so the steeze of the people sef de add de go, e come be like no be only Bole carry some people come the event...