Dese fashion tips go help you package yourself in a way people go think sey you be Otedola pikin, even if sapa hold you for neck. People wey like to maintain steeze sabi sey...
Di phrase “Village people” causes lafta and confusion at di same time. But wetin exactly be di meaning? Meaning 1: Out of touch For dis Naija slang, “Village people” refer to people wey no...
Una hear am before? “Sapa” na di latest slang wey dey trend for Nigeria, and e dey mean say person no get money, dem dey broke! Origin of Sapa Di slang “sapa” start from...
E sure me sey e don tey wen you begin de see this gbas gbos for social media, and maybe you don even de think of the meaning once once. As many other slangs...
The slang “chop breakfast” don dey popular for Nigeria for some years now and pipo dey always use am for conversation. Chop breakfast na one of di popular Nigerian slangs but this one explain say...
Chants for protest dey very high now as things don too choke for Nigerians and dem don decide sey enough is enough. As e be so, Nigerians don attend di nationwide protest today wey...
Veteran singer and actress Onyeka Onwenu don kick bucket at the age of 72. Onyeka wey many people sabi as the singer of “In The Morning Light” and “Dancing In The Sun” kpai after...
Nobody take sabi how trends and slangs de start for Naija, but na every day we de hear new slangs. One popular slang na “Just dey play.” This slang don de trend since this...
Every now and then different slangs and adages de trend for Naija. This year alone we don hear things like “steeze and composure“, “warm eba chop “, “dey play”, “cut soap for me” and...
Anoda slang wey dey ground na “Aza” and “Azaman”, and e dey very popular across social media space. Dis two Nigerian slangs wey dey in great usage get close meaning, but wat does it...