Emmanuella Nguavese Koughna sees writing beyond a means of survival, to her, the ability to weave words into scenery and tell stories of herself and others is indeed a gratifying one. To her, writing is a privilege that she considers, greatly underappreciated, because it is beyond words: writing is taking a walk through an author's mind, seeing the world through multiple lenses. To Emmanuella, writing is living multiple lives in one soul.
Born as Ayodeji Ibrahim Balogun, Wizkid na big name for list of top Afrobeats artists and e get why him dey this top list. Popularly known as Wizkid and Wizkid FC popsy, Ayo Balogun...
We know say fans go like to know wetin Olamide net worth be and try to compare am to other artists for the country. Born Gbenga Adedeji alias Olamide Baddo, the guy na top...
When Nigerians think about traveling for vacation, di only countries wey de come their mind na USA, UK and Canada, because for their minds, na only these countries you fit dey safe to enjoy...
IJGB na very common slang wey don tey for Nigerian social media space. Even though e don tey wey e comot, no be every body sabi wetin e mean because na only specific times...
Di Economic Community of West African States, ECOWAS, don dey push for one currency for all di West African countries. Today, members of di body sidon talk sey them wan push di plan go...
In di early hours of Wednesday, Dec. 18, Osun State governor, Gov. Ademola Adeleke post one report wey him get about one case wey dey happen for him state. Di report an about one...
Oblee na another new Nigerian slang wey dey trend for Nigerian TikTok this December. Di slang come out for November and small small, more Nigerians don de use am for their content. As usual...
Tragedy hit Nigerian military as di Army Chief of Staff (COAS) Maj. General Taoreed Abiodun Lagbaja die for Lagos on Tuesday. Na di special adviser to di president on Information and Strategy Bayo Onanuga...
Drama breakout for social media as members of ANIF for Equatorial Guinea arrest Mr. Baltasar Egonga for the sextape with 400 women wey leak. According to news wey dey ground, Mr Egonga been dey...
For inside one letter wey dey internet, South Africa through the Progressive Forces for South Africa talk sey: “We dey truly excited about di upcoming edition of di biggest event in the pageant industry...