Them sey wahala be like bicycle. Inside one trending gist for X, one man don lose him new pikin sake of sey him insist sey him wife must born like Hebrew woman. According to...
Two days ago, social entrepreneur Asherkine finish N10 million borehole project for one community inside Plateau State. This project wey go help solve water wahala for the area don make plenty people hail am....
200level OOU student Ayomide Adeleye kpai him ‘friend’ Christianah Idowu wey dey 300level for Federal University of Agriculture Abeokuta (FUNAAB) after him collect ransom of ₦350,000. Linda Ikeji Blog (LIB) report sey, Christianah leave...
As Bole festival event dey tush de add, na so the steeze of the people sef de add de go, e come be like no be only Bole carry some people come the event...
Armoni Capel don de follow other Nigerian slangs trend and some people de wonder if na person name or na normal street language. What is Armoni Carpel? Armoni Capel na international luxury brand wey...
Every year, Port Harcourt people dey celebrate Bole festival as part of their culture. And since when this Bole festival start for 2016, e don big sotey everybody wan sabi when e dey happen....
Bole na one food wey Port Harcourt people de chop well well. Na roasted plantain wey them de combine with other orishirishi like roasted ground nuts, fried ice fish, bole sauce or kpomo. Even...
As everybody dey try make them see front, other underground matters de sup low-key. One of the matters na sey, EFCC been arrest 14 Yahoo Boys suspects for Makurdi, Benue State capital. This arrest...
TikTok users and abbreviation dey like 5 and 6, them like to use abbreviations for their videos. Some of the abbreviations wey dey trend now na GRWM and OOTD. If you de watch TikTok...
Today wey be Thursday so, dem find the dead body of one popular crossdresser and TikToker wey dem dey call ‘Abuja Area Mama ‘ for road. This event happen early momo and na along...