At least 86 people wey die for di fuel tanker explosion wey happen over di weekend for Dikko junction, Gurara Local Government Area of Niger State, don dey recovered. Out of di bodies, 80...
Odeyemi Oluwaseun, a 23-year-old fake Spiritualist don receive one-year prison sentence for internet fraud and obtaining money under false pretenses by a Kwara State High Court in Ilorin. Him get di prosecution by the...
Samuel Badekale wey be University of Lagos (UNILAG) student don set academic record with perfect CGPA of 5.00/5.00 in Cell Biology and Genetics from 100L to 400L. Dis achievement make am the overall Best...
Kebbi State Police Command don arrest two murder suspects for Shanga and Zuru Local Government Areas in Kebbi State wey dey in connection to two separate murder crimes. According to di statement wey di...
Immigration News Canada on Thursday, January 16, reveal sey Nigerian students dey among di 50,000 students wey de miss. According to di report, 50,000 international students wey them give study permit for 2024 no...
Truck crash into residential building in Okete community in Ohimini Local Government Area of Benue State, killing nine family members. According to do report, this incident happen around 5:00 am on Thursday when di...
Di Organisation of Petroleum Exporting Countries, OPEC, don talk sey Dangote refinery dey affect European markets because important of petroleum products don reduce for Nigeria. According to report wey OPEC drop on Wednesday, Jan....
Rivers State Government don confirm sey nine people die from wetin them de suspect to be cholera outbreak for two Local Government Areas in di State. Di States commissioner for health, Dr. Adaeze Oreh,...
During an operation in Gudu Local Government Area of Sokoto State, di Lakurawa terrorists attacked and kpai five soldiers. According to one statement wey Lt. Col. Abubakar Abdullahi release, di operation been dey very...
Joint security team don kill 5 suspected criminals for Anambra State. Di team wey gather police, military and other security agencies enter di criminals camp where them de operate go ambush them. Di Anambra...