Nsaku na person regular name and in fact, na one of di most common surnames be di. According to research Nsaku na di 219,077th most common surname in di world. You can find people...
If you dey active on TikTok, you must don hear di trending sound “No be Gadus be this” wey dey everywhere on di app. Di sound, which feature a funny and catchy phrase, don...
Osubirile don de gain ground as another social media trend. If you be di kind person wey dey follow gist well for blogs, you supposed don see di word Osubirile and Batawa in one...
For di colorful world of Nigerian Pidgin, no be every slang dey catch attention like “korokoro eyes.” Di expression, simple but strong, don enter everyday gist, bring better imagery wey fit anybody, no matter...
Nigerian music superstar, Timaya recently post pictures of him new partner and some Nigerians con describe her as Akata. Even before di singer post him new lover, di name Akata don already dey in...
IJGB na very common slang wey don tey for Nigerian social media space. Even though e don tey wey e comot, no be every body sabi wetin e mean because na only specific times...
Oblee na another new Nigerian slang wey dey trend for Nigerian TikTok this December. Di slang come out for November and small small, more Nigerians don de use am for their content. As usual...
“No panic” na one correct slang wey Nigerians dey use when matter don tough, but dem still wan make body cool. E get this vibe of calmness, say even if life dey show you...
For Nigerian pidgin, some words get strong meanings wey show the way people dey express demselves for our culture. One word wey don become popular na “gidigba.” E dey common for when person wan...
The slang wey people dey call “hand dey meet me” na common expression for Nigerian Pidgin. Like many Pidgin talk, e get deeper meaning wey no go too clear for people wey no sabi....