Only 14 days into di new year, news don break out sey some members of di Boko Haram terrorist group don kill 40 people for Borno State, and kidnap others. Di report talk sey,...
Some memvers of di Nigerian Police Force on Sunday, January 12, 2025 catch one Oluwaimileyin Ajayi, one gospel artist and song writer for Orozo, a remote area in Abuja with him girlfriend head for...
Lagos State House of Assembly swear in their first female speaker Mojisola Meranda today, Monday, January 13, 2025. This development come shortly after them impeach do former speaker, Midashiru Obasa. During her path taking,...
Oyo State governor Seyi Makinde don present di staff of office to di new Alaafin of Oyo, Oba Abimbola Akeem Owoade, marking him formal ascension to di throne. Oyo State Governor, Seyi Makinde, presents...
Di Lagos State Police Command don share update about new kidnapping trend wey dey go on for Lagos State. This new trend na wetin di command describe as “Constructive kidnapping”, and na ladies be...
Public Relations Officer for Katsina State Police Command, DSP Abubakar Sadiq don confirm sey bandits attack and kill 21 members of Katsina State Community Watch Corps and Vigilante wey go for condolence visit to...
Di Economic and Financial Crimes Commission, EFCC, don arrest four Chinese men and 101 Nigerians for one apartment for Gudu, Abuja for suspected internet fraud (Yahoo). Di commission reveal di arrest for their X...
Di Nigerian Police Force arrest one of their members for abusing Naira inside one trending video with Wahab and Raheem Okoya. Public Relations Officer for di police force, Olumuyiwa Adejobi publish this news for...
Firefighters for Los Angeles county in California, United States of America don de try calm Californian wildfire wey don burn at least 2,000 structures for Los Angeles. As part of their ways of helping...
Nigerian slangs don grow pass border now as them don words like add japa, eba, abi and 17 others to Oxford English Dictionary. Dese slangs wey them add to Oxford Advanced Learner’s Dictionary na...