Jara na di new slang wey people dey use to describe extra benefits or advantages. When someone dey talk say dem get Jara, it means dem receive something extra or more than dem expect....
If you de follow some news agency like Punch NG, you for don see dey see say dem dey use ICYMI. And on different formal and informal settings, you fit don also see “FYI”...
Amebo na Nigerian slang for person wey like cho cho cho. As in, person wey like to carry talk and breaking news all the time. Whether e consign them or not, them go must...
Kolo na old Nigerian slang wey mean madness or crase. Them dey talk sey everybody for Lagos don mad. In other words, all Lagosians don kolo finish. But no be only Lagosians kolo now,...
Wetin be the meaning of di slang shalaye wey we de see for social media all this time? Meaning of Shalaye Shey na plenty shalaye no de full basket? Wetin e mean when person...
Oversabi, ITK or Aproko na names wey them de call person wey like to do sabi sabi. Or person wey like to show sey them know everything. ITK meaning I Too Know and Aproko...
Iykyk na one of the most confusing abbreviations wey dey internet. Other abbreviations like Lol wey stand for Laugh out loud dey very easy to guess because e dey short. But iykyk no dey...
Lamba na slang wey people dey use to describe lies or false talk. When someone dey talk say dem no dey tell Lamba, it means dem dey tell di truth. Origin of Lamba Lamba...
Aje na one very popular slang in use on social media and everyday life for many Nigerians. But do you know what it means? Meaning of Aje Aje na popular slang wey people dey...