Trenches is a common slang wey people dey use to describe hustle or hard work, and also to describe when someone still dey suffer or poor. When someone dey talk say dem dey trenches,...
Anoda slang wey dey make rounds for social media and everyday colloquial conversation for Nigeria na japa. But most people no know wetin e mean. Wetin be meaning of Japa? Japa na slang wey...
“Omo” na one of di slangs for Nigerian pidgin wey people dey use for casual and friendly way. Omo na Yoruba word or slang (just like mafo) which means “pikin”, but Nigerians don use...
TikTok and Instagram don dey buzz with new trending word “Demure” – but una know wetin e mean? Meaning of Demure According to the dictionary, “Demure” mean to be quiet and calm, like person...
“Touch grass” na popular Nigerian slang making waves especially in di gaming and online communities. Touch grass mean say make person no dey too spend time online, make e try go outside go experience real...
“Werey” or “Omo werey” na popular slangs wey even people wey no sabi the meaning don de use since for internet. What Omo werey means Werey na Yoruba insult wey mean sey the person...
By now even pipo wey no be Nigerians suppose don hear zukwanuike for conversation on social media. Nigerian slangs na some of the things wey no de ever finish for Nigeria be that. Fuel...
Another common Nigerian slang na “ike gwuru” or “ike gwuru situation”. Depending on the matter wey them the talk about, people de use am to mean different things. For example, the way economy dey...
“Adam go stain your white” is one of the many slangs trending in Naija streets. Dis slang is popular amongst ladies, especially Gen Zs, ontop the emotional doings of men to dem. The meaning...
For Naija today, one slang wey don begin waka up and down for mouth of plenty people na “No Evidence”. Dis phrase don turn to popular slogan, especially among the young ones dem. But...