Ekperima na Igbo slang but e don dey show face for internet recently. Maybe na because of the kind things wey de sup for this country, but many people for social media no de...
Ojukokoro na another word for alonga. Whether them call am ojukokoro or alonga, na the same thing them dey talk about. Meaning of Ojukokoro For Yoruba, ojukokoro na word wey dey describe person wey...
Mami Market na integral part of di National Youth Service Corps (NYSC). NYSC na one-year mandatory program for Nigerian graduates, established in 1973 to promote national unity, development, and leadership skills among young Nigerians....
Many popular Nigerian slangs na from native Nigerian languages them come out from, especially Yoruba and Igbo. For Yoruba, you go hear some slangs like yinmu, sojinu, werey and ojukokoro. For Igbo, we get...
No wam na short for no wahala or no yawa as the case may be. While no wahala and no yawa na millennials slangs wey still dey around,no wam na Gen Z version wey...
Since last year, your mind no go touch ground don de trend and as time de go, more people don de use am But as usual, no be every body sabi the meaning of...
People dey yarn about one word wey dey cause confusion for many. Dat word na “Aboki”. From traders to customers, everybody dey use am, but some don’t know the real meaning. Origin of Aboki...
“As e dey hot” na phrase and slang wey dey everywhere, from social media to everyday conversation. But wetin e mean, exactly? Origin of ‘As e dey hot’ As e dey hot originate from Nigerian...
Trouble no dey announce itself, but when e come, we dey say “Gbese”! But wetin e mean, exactly? Origin of Gbese Gbese originated from Yoruba language, meaning “problem” or “trouble”. De word don dey...
$DOGS meme coin na one of di hottest new cryptocurrency projects wey dey trend for social media, and e dey attract plenty investors. DD$DOGS, wey be di project own token, don start to trade...