Nigerians dey use several slangs in dia everyday life, and mafo is one of them. What ‘Mafo’ means Mafo mean say “I no dey send” or “I no care”. It is used to show...
Nigerians dey fond of creating their own happiness and ways of communication, and werey dey disguise na one of the ways pipo fit yarn their opinion. Meaning of ‘Werey dey disguise’ “Werey dey disguise”...
National Youth Service Corps (NYSC) management don talk say di news wey dey spread for news media say Corpers go receive ₦70,000 minimum wage na lie lie talk. For statement wey NYSC director of...
Just like di many slangs wey dey in use for Naija, Sojinu get some level of popularity amongst street yarns. But dia are still some pipo wey no sabi the meaning. What is the...
Today wey be Thursday so, dem find the dead body of one popular crossdresser and TikToker wey dem dey call ‘Abuja Area Mama ‘ for road. This event happen early momo and na along...
Gbese na slang wey don too tey for Naija people hand. Even people wey no be Nigerians suppose don here “Gbese” one or two times. But wetin truly be the meaning of Gbese wey...
One bad news happen for Akwa Ibom State where dem kidnap di Coordinator of National Youth Service Corps (NYSC) and him driver on Monday, 5 August 2024. Di victims na Mr. Okun Christopher wey...
Una hear am before? “Wahala be like bicycle” na slang wey dey trend for Nigeria, and e dey mean say trouble or problem dey always come like bicycle wey no dey tire. Origin According...
Who dey breathe na popular slogan for Nigeria wey don trend for social media for a long time now. Who dey breathe mean who dey alive, or who dey active for that time being....
Popular crossdresser Idris Okuneye Olarenwaju AKA Bobrisky don comot for kirikiri prison after spending six months inside. If you remember well, early this year them sentence Bobrisky to six months imprisonment on 12 April...