You dey try lose weight, but you no know where to start? Or you don start, but you no see result? No worry, we go help you. Losing weight no be easy, but with...
Di General Overseer of Deeper Life Bible Church, Pastor Williams Kumuyi, lead prayer for di inauguration of di 47th president of di United States of America, President Donald Trump. This event wey happen on...
After di Oblee season, a business owner and X user don de call out some IJGB wey defraud business owners for their Detty December. According to di tori wey dey ground, di user with...
Di Nigerian Medical Association (NMA) Anambra branch don comot talk sey them no sabi di alleged medical doctor wey kill EFCC Officer for Anambra. In one statement wey di State Secretary of NMA, Dr....
Di Catholic Diocese of Warri don suspend Rev. Fr. Daniel Okanatotor Oghenerukevwe afta dem hear say e marry woman for di United States. For one statement wey dem release on January 16, 2025, di...
The National Drug Law Enforcement Agency (NDLEA) don raise concern over new dangerous drugs wey dey appear with disturbing street names. Di agency’s spokesperson, Femi Babafemi, tok say recent drug busts for Lagos and...
Di Ondo State Independent Electoral Commission don announce say di All Progressives Congress (APC) win di local government election for 16 local government areas wey dem conduct on Saturday. Reports show say 12 political...
Di Federal Government don launch one new portal wey dem call Youth Farmers Enrollment Portal, and di aim be to tackle di problem of unemployment and food insecurity wey dey face di country. Di...
Tope Fasua, di Special Adviser to President Tinubu on Economic Affairs, don talk say di devaluation of di naira don reduce di rate of Japa of Nigerians abroad. Him say dis trend be because...
At least 86 people wey die for di fuel tanker explosion wey happen over di weekend for Dikko junction, Gurara Local Government Area of Niger State, don dey recovered. Out of di bodies, 80...