Emmanuella Nguavese Koughna sees writing beyond a means of survival, to her, the ability to weave words into scenery and tell stories of herself and others is indeed a gratifying one. To her, writing is a privilege that she considers, greatly underappreciated, because it is beyond words: writing is taking a walk through an author's mind, seeing the world through multiple lenses. To Emmanuella, writing is living multiple lives in one soul.
Bole na one food wey Port Harcourt people de chop well well. Na roasted plantain wey them de combine with other orishirishi like roasted ground nuts, fried ice fish, bole sauce or kpomo. Even...
Many popular Nigerian slangs na from native Nigerian languages them come out from, especially Yoruba and Igbo. For Yoruba, you go hear some slangs like yinmu, sojinu, werey and ojukokoro. For Igbo, we get...
No wam na short for no wahala or no yawa as the case may be. While no wahala and no yawa na millennials slangs wey still dey around,no wam na Gen Z version wey...
Since last year, your mind no go touch ground don de trend and as time de go, more people don de use am But as usual, no be every body sabi the meaning of...
Hamster Kombat game don set new launch date. After them delay their previous launch date wey suppose be July, yesterday, Wednesday August 28, them announce for their official telegram channel sey them go launch...
For him Instagram status, top music producer ThankGod Omori, popularly known as TG Omori post sey make Nigerians pray for am, him no wan die. TG Omori na award-winning cinematographer and music producer wey...
Minister of education, Tahir Mamman don announce sey federal government don release new rules for underage students wey wan write WAEC and NECO. Him talk sey underage students no fit write West African Senior...
Dayuum or Dayum as them the write am, na new school slang wey de trend for internet. If you see for the first time you go think sey na Yoruba word, but an pure...
Clapback or Comeback na new slang wey don dey enter many people gist. Any small thing for x, you go hear “weak comeback” or “mad comeback”. Both words mean the same thing and you...
Nowadays, if you do anyhow, you go see anyhow. Body just de pepper every body and them never ready to gree for anybody at all, na aura for aura you go get like this....