Akwa Ibom State Police don parade six suspects wey dey involved in the rape of a 13-year-old boy for three years. Di suspects, wey dem identify as Okwudili Levi Okeke (34), Idara Itam Daniel...
Only 14 days into di new year, news don break out sey some members of di Boko Haram terrorist group don kill 40 people for Borno State, and kidnap others. Di report talk sey,...
Some memvers of di Nigerian Police Force on Sunday, January 12, 2025 catch one Oluwaimileyin Ajayi, one gospel artist and song writer for Orozo, a remote area in Abuja with him girlfriend head for...
Oyo State governor Seyi Makinde don present di staff of office to di new Alaafin of Oyo, Oba Abimbola Akeem Owoade, marking him formal ascension to di throne. Oyo State Governor, Seyi Makinde, presents...
Di Lagos State Police Command don share update about new kidnapping trend wey dey go on for Lagos State. This new trend na wetin di command describe as “Constructive kidnapping”, and na ladies be...
Public Relations Officer for Katsina State Police Command, DSP Abubakar Sadiq don confirm sey bandits attack and kill 21 members of Katsina State Community Watch Corps and Vigilante wey go for condolence visit to...
Di Economic and Financial Crimes Commission, EFCC, don arrest four Chinese men and 101 Nigerians for one apartment for Gudu, Abuja for suspected internet fraud (Yahoo). Di commission reveal di arrest for their X...
President Bola Tinubu don call for thorough investigation into di tragic stampede wey happen for children’s funfair in Ibadan, Oyo State, wey result in di death of 35 minors. The stampede incident Di incident...
Di Economic Community of West African States, ECOWAS, don dey push for one currency for all di West African countries. Today, members of di body sidon talk sey them wan push di plan go...
In di early hours of Wednesday, Dec. 18, Osun State governor, Gov. Ademola Adeleke post one report wey him get about one case wey dey happen for him state. Di report an about one...