One Naija man Babatunde Ayeni don receive 10 years jail time for Yahoo-Yahoo activity. Him dey involved in big cyber fraud wey target over 400 people for US, and dem lose almost $20 million....
Power outage don affect di states wey dey under Jos Electricity Distribution Company (JEDC) franchise area because of fault for di 330kV double-circuit transmission lines from Ugwuji to Makurdi to Jos. How it happened...
Victor Osimhen no dey relent to give Nigerians wetin to talk about anytime wey him dorn the famous green-white-green jersey of the Super Eagles. The guy just dey serious in pursuit of goals for...
As e be so, the last lap of AFCON 2025 qualifying series don reach and many teams don already join hosts Morocco to qualify for the event wey dey go down for December 2025....
Mark Zuckerberg, di CEO of Meta, don surprise everybody with him latest move! Him team up with T-Pain, di popular American singer, to release a song wey dey celebrate him and him wife, Priscilla...
Twenty-four hours afta dem swear am in, Edo State Governor, Monday Okpebholo, on Wednesday approve make dem dissolve di executive of all boards, agencies, and parastatals for di state public service immediately. Di governor...
VeryDarkMan dey ready to face Falana family for court, and him no go apologize for ‘exposing corruption’. Him claim say na truth him dey talk, no be defamation. Him statement ahead of di court...
Gbege don burst for social media as tori about ending POS business restrictions for Nigeria spark plenty reaction. Many Nigerians dey para say dem depend on PoS operators to withdraw money and pay bills,...
Edo State chapter of Nigerian Labour Congress (NLC) don comot Comrade Odion Olaye as their state chairman for Monday evening. Dem quickly appoint Comrade Bernard Joman as acting chairman of di union, until national...
Tragedy hit Nigerian military as di Army Chief of Staff (COAS) Maj. General Taoreed Abiodun Lagbaja die for Lagos on Tuesday. Na di special adviser to di president on Information and Strategy Bayo Onanuga...